Word Cloud
2day 4real abeg abi age aigt aiit aint arsenal artist asap ba baba babes bac bangaz bday berryblack bet blame blessings blind blow bobby boo boobi boobs born boss bout bs buh buy bye bye,give call car carry cash cat chop chosen church comot cool cos count cow cumin dat days dem dere dia die dnt dog doin don dont dribble drop dropout ds dt em everywhere exam eyes face fear fit funniie gbagaun girls give god goldie goodmorning goood government grad gueverra00 guy hand harsh hausa hav hear hearing hin hmmmm holla home homo house howfar hw hwz ii iits inside isnor jamb jare,sup jesus join joor jst jus kai keeper king kirikiri kno knw l1c4 laffn lie lik lk lmao lol"<<yes lol,no lool luv lyk ma mainland makin man matta meet mehn mf mickey miss money morning mouth mr mumu naaaa naija nd ni nigga niggas nko nna nothin nw ok okbye old ones oo ooo ooo.jst oooooo oya pass person phcn phone pikin plenty poor pple prepare prison read redtwang rev reverse right road rt"@segdavids safe scholar sef set sha shey show showin sista smh soft som1s sorry state sum suppose suya swear talk tho till torres true tweet una ur vex wa wait wan wann wash watch weapon weddin wen wer wetin wey win wise wit wnt wonder work world wrng ya yimu yu 11
Welcome To
Digital Louisville
Welome to digital Louisville where you can tap into the pulse of what is going on in and around Louisville, Kentucky.
If you are in the Louisville area and want to join in the conversation, simply join Twitter.com

What Louisville is saying about...
showing 1-25 of 196 messages from the last 83 days.Top Participants
Link Catcher

Alexis_nexis: Asin eh? Come nd see boobs nd tins, I was afraid"@yemiloso: @Alexis_nexis she dey wait mke we comot 4 ofiz na...smh"
about 4 hours ago via Twitter
lumzi: .man dey suffer him no fit talk, na condition...man dey suffer him fit talk na condition too.
about 24 hours ago via Twitter
lumzi: @coleolumide abi na u go show me the way?.today jus dey one kind.was at Iwo road then Gbagi.i no even spend 20mins for LG.
at 4:34 PM yesterday via Twitter
at 11:07 AM yesterday via Twitter
SimplyEnzo: Madam na true tin I dey tok oh...this no be flat flat oh... "@hoNeybeU: @SimplyEnzo eii flattery papa paa"
at 4:59 AM yesterday via Twitter
Chrisobie: No jorr“@PrincessEniola: @richymania @Chrisobie #Teamyabaleft Mr Chartered, na exam dey cause am?”
at 7:41 PM May 23rd via Twitter
at 11:37 AM May 23rd via Twitter
freddietoosexie: Charles darwin will hav an answer to this "@lary_da_V: i wonder wats hapnin dis days na small girls dey get bobby nw"
at 2:39 AM May 23rd via Twitter
Chrisobie: Too funny Mehn.. Shieee“@ayinnu: Dem Go Soon Fuck You B'cos Of SUYA! Smh* Na Every time u dey need suya 4 my TL”
at 5:30 PM May 22nd via Twitter
Chrisobie: no wahala sha u go wire my cash ni“@eedrixaloma: @Chrisobie U wan dey whine us abi, na so you move wey i no know”
at 12:50 PM May 22nd via Twitter
Chrisobie: @KingOyom if RVP leaves Arsenal, he's finished.. No be beef talk... Na fact. Plus no be all these ones wey him dey do go make Wenger buy
at 4:29 AM May 22nd via Twitter
Chrisobie: shet!!!!! We go rematch. No lels“@afiakurue: @Chrisobie na that level wey we plan na im happen today. I dey verse as u remove”
at 9:31 PM May 21st via Twitter
freddietoosexie: Y do pple always blame network without considerin where dey live?U live in d middle of a lagoon nd u blame glo?glo na holyspirit/omnipresent
at 6:19 AM May 19th via Twitter
at 7:36 AM May 17th via Twitter
at 5:18 PM May 16th via Twitter
at 12:09 PM May 13th via Twitter
Alexis_nexis: My hse na, u no dey watch BBA?"@Modu_majek: Shuuuu. Wer u at RT @Alexis_nexis: I see guys tryn nt 2 hv a hard on from dancing, see d
at 4:50 PM May 12th via Twitter
at 12:53 PM May 11th via Twitter
laylow_1: My boss go feel say na jes coke dey ds bottle.........Henny sef join body.........**friday begins from my desk..lol
at 12:40 PM May 11th via Twitter
at 3:23 PM May 10th via Twitter
Super_Mazio: Why dey damn show that track scene in the trailer of The Dictator man na I ain ga laugh when I watch it -_-
at 5:40 PM May 9th via Twitter
Alexis_nexis: I wee chew it, its protein"@styles_o6: Fly dey come sha @Alexis_nexis: Cos am hungry na"@styles_o6: Why @Alexis_nexis wan swallow us na?"
at 2:22 PM May 9th via Twitter
shegxie: Yh. I heard dat too. Buh na 9ja we dey. Abi u don follow cameroon go him country?! RT"@Sirvineyard: @shegxie he's been banned from entering
at 12:24 PM May 8th via Twitter
sakajojo23: Why ma house? Na me dey do bday? @gbonca: Ur house o"@sakajojo23: Ok..where we go pop moet,nuvo n alize"@gbonca: ... http://t.co/ZI9seFEQ
at 4:26 AM May 8th via Twitter











