Word Cloud
2day 4ce"@styles_o6 abeg abi achieve adua afta anthony asap awon ba baba babe,this benz bien bin boast bolusucre boys buff buy car cash chao chase chew chop chow church city club cm cos crash crime cruise david dem den der die don dont download drag dream dy enlargement enter fear fight fire fit flex floor fly foul freedom french gaytalk girls grad gth gueverra00 guffy guy hian highlights hin hook hos huh humble hunger hungry igbo ingle iwhar jam jime jones ka kain kangane kayin ke kill knowing laf legedes liberty lol.you lord lose ma mad mamma manu match mavin mi mic miiiii mk money.you mouthed na na"@styles_o6 name nd newcastle ni nobesayinolike nor nude olowo omo omopo oooo pedigree pikins plan pple pray quench reach redtwang reeee,its rt"@pwettylalas run sayin scholar see?@styles_o6 sef set sha shakespeare shaâ@uzyone shebi shey shock slang solo somebody song sorry spat stateline story,nw suffer surrender swallow swear talk terrence ticket title tl tooo top train trek ts tswar tuhan tweet u?rt una uncles up?"@e_waysay ur wa wahala wait walahi wash wat wee weiting wer werin wetin wey whine wire wise wit wyne ya yesterday yu
Welcome To
Digital Louisville
Welome to digital Louisville where you can tap into the pulse of what is going on in and around Louisville, Kentucky.
If you are in the Louisville area and want to join in the conversation, simply join Twitter.com

What Louisville is saying about...
showing 1-25 of 30 messages from the last 82 days.Top Participants
Link Catcher

Chrisobie: no wahala sha u go wire my cash ni“@eedrixaloma: @Chrisobie U wan dey whine us abi, na so you move wey i no know”
at 12:50 PM May 22nd via Twitter
Chrisobie: @afiakurue abeg Wetin be d name of the Mavin jam we dey flex 4 ur spat yesterday.. Wan try download am.. The igbo 1
at 11:11 AM May 16th via Twitter
shegxie: Legedes Benz shey RT"@pwettylalas: @Bolawebster Lol"@chickilicious: #NoBeSayINoLike to dey cruise my car but I dey trek because I wan lose
at 9:59 AM May 16th via Twitter
Rabeeu09: we fear to fight for freedom, we fear to fight to liberty.... i no wan die i no wan quench, wetin we dey fear sef?
at 1:34 PM May 10th via Twitter
Alexis_nexis: I wee chew it, its protein"@styles_o6: Fly dey come sha @Alexis_nexis: Cos am hungry na"@styles_o6: Why @Alexis_nexis wan swallow us na?"
at 2:22 PM May 9th via Twitter
Mr_Laditan: RT @OtobrEse: @AdeObasa my guy, yu see weiting I dey talk. All these pikins wan dey form like say dem be shakespeare
at 4:48 PM May 6th via Twitter
at 6:49 PM Apr 23rd via Twitter
Gueverra00: @slimshadyonnet Gueverra00 e b like say u dey crash tweet...shebi me na afta u, u grad me wise up asap wer den wan con see scholar 4 ma…
at 5:42 PM Apr 23rd via Twitter
Chrisobie: Una don surrender the title to City sha“@uzyone: Abeg i no wan dey see d highlights of that manU match”
at 8:14 AM Apr 23rd via Twitter
Mr_Laditan: LOL RT @francobaba: They asked me 'single or return' in French when I wan buy ticket for train. I just dey say 'Tres Bien'
at 4:47 PM Apr 22nd via Twitter
Da_finestmexzy: Wetin u wan use am 4 na RT @DeeJaySquady: I dey wait abeg "@Da_finestmexzy: Lwkmd!!!Squady!RT @DeeJaySquady: Make ... http://t.co/HkH8MFD9
at 6:07 PM Apr 13th via Twitter
laylow_1: For wat crime? RT @BoluSucre: Pple RT @S3xyg4l: who dey find u?RT @BoluSucre: Wan ni wan wa miiiii... E mi na reeee,its BoluSucre....
at 2:21 PM Apr 13th via Twitter
Chrisobie: YB“@dipo_rufai: No mind am baba, he no wan dey get sense again, we go humble am soon @Chrisobie”
at 5:34 PM Apr 12th via Twitter
sezzy18: GUFFY!!! #wash @abiolaadedoyin: Laf wan make me run nude Fø̲̣̣я̅ stateline o#mopo dey cm chase ... (more) http://t.co/O8NRxtex
at 12:12 PM Apr 10th via Twitter
Gueverra00: No dey use all dis kayin slang for my TL if ya no wan die .. Kangane??? RT @McHziz See who dy talk Gueverra00 solo chao lord @matemilayos
at 4:49 AM Apr 10th via Twitter
Da_finestmexzy: Huh?? U wan make e dey drag 4 floor? RT @bonieluv: U done d enlargement?? RT @Da_finestmexzy: Pray tell...where u ... http://t.co/6TXpaLwG
at 11:51 AM Apr 8th via Twitter
at 9:27 AM Apr 4th via Twitter
at 2:49 PM Apr 1st via Twitter
at 6:31 PM Mar 31st via Twitter
Gueverra00: Den fuck the Mic like U dream to RT @bobkiskysee werin @ pedigree wan mk I do 2day o! I dey enter buff without any song on mind con…
at 5:38 AM Mar 22nd via Twitter
at 9:09 PM Mar 21st via Twitter
at 8:54 AM Mar 21st via Twitter
Alexis_nexis: Story,nw ts by 4ce"@styles_o6: I no wan see o! Abeg @Alexis_nexis: U dey, abi u no wan see?@styles_o6: Hian! I nor dey o @Alexis_nexis: :p
at 4:14 PM Mar 19th via Twitter
redtwang: @Levigates007 I nd to hook u up wit one of my foul mouthed uncles...ka a tuhan tswar ke jime I adua. "Nenge wan iwhar la o!"& him dey church
at 3:58 AM Mar 19th via Twitter










